letra de time difference - falz feat. sess
bahd guys…
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
you say you dey for cl-ss baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa —–
—- hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon p-ssmark
ele itagon —- b-st-rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
letras aleatórias
- letra de outro - buntai
- letra de bla nwaya - jozef
- letra de death by midnight - tvbuu
- letra de texas woes - neyka
- letra de psychonauti - hey yendo
- letra de warrior - cac
- letra de bordi - senza_cri
- letra de botanical gardens - greni
- letra de twenty-five - dtc (ville)
- letra de temptations - alien force