letra de love stream - evih
intro:
i just wanna ride with you baby
cruise cruise
smooth criminal
that typical
tycoooon
verse 1
shebi this is the kinda love mama use to warn me about
see gobe
see gbege
wahala dey
uh uh uh uh uh
anything wey you do
bad belle dem go run dia mouth
where you dey
na there i dey
to protect my dey
hook
because you fine
this our lovestream no go dry
shebi na your time so barbie whine
body dangerous i commit crime
whyyyy
shey make i die
if na corona we quarantine
i’ve been waiting for you long time
this one no be anybody concern
chorus
make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han
make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han
verse 2
sometimes i can’t deny
your beauty hypnotize
e nearly blind my eyes
i need you in my life
this time i want it now
for your body i fit spend my tithe
i think about you when i shyte
let’s ignite this night
omalicha complete no get complain
na the reason why i make you my bae
she get a smile wey go fit cure my pain
wor wor
kiri wor
wor wor
cause i can’t live without you
ma boo
it’s me and you
when you touch my body i dey mayewuuuuu
hook
because you fine
this our lovestream no go dry
shebi na your time so barbie whine
body dangerous i commit crime
whyyyy
shey make i die
if na corona we quarantine
i’ve been waiting for you long time
this one no be anybody concern
chorus
make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han
make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han
shebi this is the kinda love mama use to warn
me about
(oh lord)
my gad
see gobe
(oh lord)
see gbege
oh gad
wahala dey
oloun!! oloun
anything wey you do
bad belle dem go run dia mouth
(smelling mouth)
where you dey
na there i dey
to protect my dey
outro
if you sneeze i bless you
i protect you
i cover you gidigba like a virtue
if i be aboki you be my kettle
oh lord
letras aleatórias
- letra de items - sle vxf
- letra de per sempre - nina zilli
- letra de strzał w dziesiątke - medium
- letra de pack your bags honey, we're going to hell - santa hates you
- letra de le scelte che fai - onemic
- letra de truth be told - niemem khalil
- letra de dead dogs - lady bones
- letra de aos 45 - gog
- letra de happiness came for her... - buddhå lefløre.
- letra de swimming monkeys - azure the paradox