
letra de my way - euro g
[intro]:
it’s euro g
[verse 1]:
buy two make you get one free
my life move like ferrari
my mind loose like i’m on this thing
i give all thanks to elohim
dem wan try but dem no find me
i don’t talk but i’m not silent
many n-ggas dem fake no real
jesu christi na him guide me
[chorus]:
one shot oh, gbemidegbe oh
two shot, oya make you dey there oh
three shot oh, omo le fe oh
four shots, n-gga i’m on my way
one shot oh, gbemidegbe oo
two shot, oya make you dey there oo
three shot oh, omo le fe oo
four shots, n-gga i’m on my way
[post chorus]:
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
[verse 2]:
stepping to thе vibe, uh yeah
make you opеn e your eyes, uh yeah
wetin you dey find
(na money)
wetin i dey find
(your body)
i don come with this agility
make you no doubt e my ability
hear my songs and you’re feeling me
be like you don’t know who you are dealing with huh
[chorus]:
one shot oh, gbemidegbe oh
two shot, oya make you dey there oh
three shot oh, omo le fe ooh
four shots, n-gga i’m on my way
one shot oh, gbemidegbe oh
two shot, oya make you dey there oh
three shot oh, omo le fe oh
four shots, n-gga i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
i’m on my way
yo it’s maxxie on the mix (it’s euro g)
letras aleatórias
- letra de about it - anilyst
- letra de el hijo - grupo niche
- letra de idk freestyle - in the hi-hats (ithh)
- letra de move back [bonus track] - thi'sl
- letra de virtual world - b-project
- letra de be still - mostafa
- letra de sawah - abdel halim hafez
- letra de for at tænde lys - lars lilholt
- letra de supermadl - absztrakkt
- letra de moi je parle - tal