
letra de anointed - euro g
[intro]:
(yo it’s maxxie on the mix)
it’s euro g
[verse 1]:
anointing wey dey for my head
n0body fit to contend
on this journey with no friends oh (friends oh)
for this life i wan dey collect
hear my songs and you connect
if you like remain upset
don’t care uh
pray to god grinding on, it’s a process
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
badman, don’t threaten me
cuz i’m anointed
pray to god grinding on, it’s a process uh
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
uh don’t threaten me
cuz i’m anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
[verse 2]:
she say boy you so emotional
cuz’ n0body dey look my eyes
all of them just dey look my smile
and all the times wey i follow laugh
me i wan jaiye, me i wan ball
omoye jaiye, say she no dull
if i wan kpaile, open your door
na only my mama me i go fit call
[pre-chorus/bridge]:
pray to god grinding on, it’s a process
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
badman, don’t threaten me
cuz i’m anointed
pray to god grinding on, it’s a process uh
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
uh don’t threaten me
cuz i’m anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
anoi- anoi- anoi- anointed
letras aleatórias
- letra de s u a v v e - alaska (bra)
- letra de goodbye ksi - logan paul
- letra de home sweet home - teesy
- letra de landing - tre roj
- letra de r.i.p. 2001 - $tand that ground
- letra de dérangé - guizmo
- letra de take it back - jonathan davis
- letra de anxiety - lonelynite
- letra de my friends - islander
- letra de overdose - biigtony