letra de ole - escabano
intro
bano, you don come oh
which one be this one again??
verse
para full for streets
my bros and sis ain’t got food to eat
boys on dey lappy girls sell dey body
dem won party after party now
whats left to do?
naija will having you living like a destitute
if you no shine your eyes youll be left behind, cause
no be us government get for mind
see
fela been dey talk am we no gree to hear
suffering and smiling my people too dey fear
mago mago na en we dey see for here
na so so bad men don dey rule for years
fela been dey talk am we no gree to hear
suffering and smiling my people too dey fear
mago mago na en we dey see for here
na so so bad men don dey rule for years
chorus
awon ole
awon ole
awon ole
awon ole
awon ole
awon ole
awon ole
dem don come oh
see their poster for wall oh
governor en be ole
senator en be ole
minister en be ole
chairman en be ole
governor en be ole
senetor en be ole
minister en be ole
chairman en be….
outro
chairman en be
dem don come oh
see their poster for wall oh
dem don come oh
seei their poster for wall oh
bano, you don come oh
which one be dis one again??
letras aleatórias
- letra de santo forte - dih urbini
- letra de pitch of grace - tripped electric
- letra de clair de lune (fêtes galantes) - claude debussy
- letra de baro purnare (ep version) - czar
- letra de come tutti - jack the smoker
- letra de last goodbye - ash's ending - jason paige
- letra de retro reflector - katie osmond
- letra de the late fred - achampnator
- letra de no se que fue - lil sober
- letra de 013 ghetto symphony - ckblksl