letra de too fresh - erby
(intro)
oh ouuu
yeah eeh eeh huh
oh ouuu
uh oo yea
(verse 1)
oh my dear
menko me my dear
menko me my dear
dance for me my dear
sit pon the coastal
i know say your body go fit to come on poster
this be billboard shatta dem ma costa
yon royal gyal living them ah toaster
i never see loyal gyal loyal gyal wey your body fine like you dey live with god
and you dey give me vim shatta pon dem
dem no fit taach wah your body control
(chorus)
coz your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
(verse 2)
i wanna press your body your body my brain
i put my hands on your body your body so come straight
fine face givin dem
sprinkle it on your bad waist keep it ten
club ways feeling
you my shatta but anor dey come straight
giving dem
i never see loyal gyal loyal gyal wey your body fine like you dey live with god
and you dey give me vim shatta pon dem
dem no fit taach wah your body control
(chorus)
coz your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
(bridge)
oh ouuu
yeah eeh eeh huh
oh ouuu
uh oo yeah
(verse 2)
sit pon the coastal
i know say your body go fit to come on poster
this be billboard shatta dem ma costa
yon royal gyal living them ah toaster
i never see loyal gyal loyal gyal wey your body fine like you dey live with god
and you dey give me vim shatta pon dem
dem no fit taach wah your body control
(chorus)
coz your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
your body too fresh like loaf
baby say your body too fresh like loaf
letras aleatórias
- letra de ikaw - rockstar
- letra de birth of tragedy (prod. hansrozborn) - bird of emptynest
- letra de about you - albin lee meldau
- letra de it's my nature - danny & dusty
- letra de mobile - ac breeze
- letra de einmal noch - anna-maria zimmermann
- letra de american burger - mundfik
- letra de nice to meet you - vigiland
- letra de kautokeino - zadeking
- letra de 30-сы бит (the 30th page) - инсан (insan)