
letra de one day - emerson
emerson – one day
no body go like your post when them no know you
you go dm tire them no reply you eh
emerson
ohh yeahhh, e get the way i tey dey
thank god say no body holy p-ss
that’s why guy man no fit carry last
e don tey no be today
one thing i know say the hustle must
to pay (one day…money go dey, one
day… hustle go pay, one day… say
hustle go pay, you go press
confirmation go dey oo) x2
(you go call and the girls go obey o)
ah ah…… hustle oooo
ah ah……hustle oooo
ah ah mama and papa, hustle oo
ah ah brother and sister, hustle oo
i don tire, for the way wey we dey
suffer, every day e dey rugged we dey
rough am, dey for street no la vida loca
no dey sleep every night we dey press am
all the girls, dem say we no sabi
no get style just because say no money
even your guys dem no call you paid
just because say you no get the money o
daddy eh, je ki ni owo
ijiya je kan mi lole oo
owo yi gbodo se se eh
awon bi mo le mo oooo
thank god say no body holy p-ss
that’s why guy man no fit carry last
e don tey no be today
one thing i know say the hustle must
to pay (one day…money go dey, o)
letras aleatórias
- letra de uva de caminhão - carmen miranda feat. conjunto odeon
- letra de supermodel - sza
- letra de espero de pie - accidents
- letra de kontraption - godson
- letra de remember roses - lola marsh
- letra de the red - nelwayne.dev
- letra de guilty party - the national
- letra de trailer trash - mccafferty
- letra de mike lowrey flow - eli earl
- letra de oh my (prod. ian ewing) - taejaun