letra de maybe later - ekene
ọmalicha you k!ll me nor be small
that is why i no wan pick your call
me i no dey love again at all o
i no wan try, i dey fear
shey you don waka dey go your way o
why you come dey call my phone again
me i don waka i no dey wait o
na so e be oh oh
you tell me say you no go leave o
you tell me say you no go lie o
you tell me say you be my own o
isi’m niga nọdụ o
now wey i don dey ball o
wetin you want to know again
me i no dey pick your call o
cos i dey ok
maybe later, i go write you a letter
maybe later, i go call your phone
maybe later, i go text for email
maybe later, just to tell you how i feel lately
oh later……
why why you come dey vex o
why why you come dey para
you dey vex for my matter
ke ife ichọ k’am mezie
nne adizim okay
adịgom ọcha
ọyim bụ aiko dangote
ife adigo nma anom n’ofe
you reject my call
you been wan make i fall
you no love atall
you compare me with paul
shey now wey i don dey ball o
wetin you want to know again
me i no dey pick your call o
cos i dey ok
maybe later, i go write you a letter
maybe later, i go call your phone
maybe later, i go text for email
maybe later, just to tell you how i feel lately
oh later……
letras aleatórias
- letra de big bad wolf - ynkeumalice
- letra de balling like jordan - soulja boy
- letra de caddy - drip lin
- letra de oque vem fácil, vai fácil - mc igu
- letra de selfish - ttbby
- letra de idyll - what the pup!
- letra de moonlight - rickmond baby
- letra de jäger a mrož - bordelpapá
- letra de не вспоминай (don't remember) - не.kurili
- letra de do it over - kim yejoon (김예준)