
letra de asake - why love (ehizdans verse) - ehizdans
Loading...
(asake) [chorus]
my types (sabi girl)
perfect size (you’re the one)
rora ma whine (se’badi lo)
why love? why love? why love?
(ehizdans) shey na me wey gree for you?
now you turn me to mumu
all the things i do for you
still you wan dey move like ghost, eyy
i give you my time, give you my soul
give you my mind, carry my load
why you wan run, why you wan go?
na so dem dey play with love, i know
omo, me i don tire for
feelings wey dey burn like fire
oh baby, no yawa
if e be game, no drama
say, gimme one time, one time
body soft like fine wine
you dey burst my medulla
(asake & ehizdans) chorus: but why love? why love? why love?
[outro]
abia, umuahia
okay, dey play
letras aleatórias
- letra de way out - siik & reverse
- letra de we caa done - drake
- letra de не любил (didn't love) - serotohih
- letra de wtf! - ugovhb
- letra de mess - siik & alenn
- letra de vicio - la k'onga
- letra de blizzard - eternalpainnn & greatfokan
- letra de countryside - g voz
- letra de paint your world - no return
- letra de 送院途中 (transported to hospital) - 陳奕迅 (eason chan)