letra de dem no reach - edo youngin
oba aátorkpèè!
oba aátorkpèè!
edo youngin
them go try dem no reach
tell dem now make dem know now (make dem know)
their papa dem no reach
tell dem now make dem know now
na me be that edo boi wey dem give dem vibez
make dem dance
causing commotions
i dey give dem race make dem craze (gbese)
who the h-ll are you?
who the f-ck are you?
f-ck you and your crews
f-ck you and your goons
with all due rеspect your rent is due (commot for hеre)
ready to pack
pack and leave the chart
messiah is here
here to save the streets
saviour of the streets
you no fit fight me
disciples mount me
you no fit lap me
abobi free me no dey stress me
many men mount me
many men mount me
many men mount (sblink)
give dem danger race
free dem make dem gbesse
make dem fly away (ah)
them go try dem no reach
tell dem now make dem know now
their papa dem no reach
tell dem now make dem know now
na me be that edo boi wey dem give dem vibez
make dem dance
causing commotions i dey give dem race make dem craze
rip to mohbad and the people wey dem kpai for end sars
justice must be served
use kata kata lap their place
potor potor rub their face
make dem make dem squat
carter efe my bass too dey squirt
this is what i was born to become am the chosen king the chosen one
tell them make them do proper
because am a big stapper
raph say make i no bother
things gonna get better
hustling for the papper
god the master planner
steady getting mula
cutting dem like mo salah
kata kata vibe machine
edo youngin
them go try dem no reach
tell dem now make dem know now
their papa dem no reach
tell dem now make dem know now
na me be that edo boi wey dem give dem vibez
make dem dance
causing commotions i dey give
dem race make dem craze (gbese)
sammix
letras aleatórias
- letra de take flight - house of pharaohs
- letra de fuzija - slay
- letra de esse miúdo - badoxa
- letra de i made it - da' t.r.u.t.h.
- letra de notice me - d-real [愛]
- letra de portal to the nether - gabedogen
- letra de gucci vuitton - quei2
- letra de let go - avery johnson
- letra de i want it - sirawa
- letra de thank you - jericho jackson