
letra de location - eddie gwap
yh yeah
here we go now
oooooh yh yh
beat ne wo low
eddie gwap
wow
internally
on you i don fire my gun
chineke i don shout oh my god
na you go press my power b-tton
searching for peace
na your corner i come find some
you resemble someone for my church
she don dey smile
i catch up fast o
manipulate my feeling
you got me running kilometre
she put something for body
wey dey control me like cigar
oh my days
na me fall love like this
and i don carry head with case
for sure i dont wanna frustrate you girl
odo send me your location
i don pull up i wann spray money on you
location
i don enter 50k for your account
location
oya come out bra yenk) gye yen ani o girl
cos you don mesmerize me deep deep
americana wonder say she no bounce me
vanilla taste she dey carry so sweet
hide n seek ghostly
she says dem guys be noisy
she feeling me she want my long thing
sit on me and rub nicely
you see the things we doing
goodsin we doing
oya dirty me
leaving you god forbid
loving you na necessary
sweet love sugarcane
oya dirty me
me like this kind of thing
you got me screaming
screaming please
odo send me your location
i don pull up i wann spray money on you
location
i don enter 50k for your account
location
oya come out bra yenk) gye yen ani o girl
cos you don mesmerize me deep deep
odo send me your location
i don pull up i wann spray money on you
location
i don enter 50k for your account
location
oya come out bra yenk) gye yen ani o girl
cos you don mesmerize me deep deep
letras aleatórias
- letra de mind screw - giant bird
- letra de foolish figure - lil 2jay
- letra de 100 bands - doov
- letra de everybody walkin' this land - home free
- letra de set the bar - lil gouda
- letra de motherlode - aisu
- letra de nobody knows - yula
- letra de я тут ты там ( i'm here you're there ) - growth
- letra de gangsta tears - rykeydaddydirty
- letra de sunrise blue - nana lourdes