
letra de ayo - eben choice
melody, my melody, them dey feel my melody, say dem dey feel my melody
oleku, tell me something wey i no fit do
and i go prove you wrong
and i go play you my melody
i love my brother, me no capping
too many stress just dey bother me
i pray to jah make he cover me
ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o, modupe gan o
igba n ba jo, ni onilu gbe lulo
ara nba da, ara n ba da a
nothing wey go stop me eyee
i’m still on my grind o
so as i dey drop am, make una dey chop am
ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
make the blessings come my way
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
won gbo mi gan ni paris saint germaine
letras aleatórias
- letra de guaphampton - guapchat
- letra de wah yantee - nirinjan kaur
- letra de tozaq - atungiiq
- letra de (what's so funny 'bout) peace love and understanding - the prescriptions
- letra de sap - eyelet
- letra de el loco - danest x dls
- letra de jowlangah - zurvan
- letra de one love - maxximillian & spamly
- letra de internet famous - xpainwarriorx
- letra de life - lil young rich