letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de picalo - dutch irl

Loading...

[intro]
na cruise, na cruise, na trips

[chorus]
say no be one drop, water dey for ocean
the same water fit carry you go dam
say you no go understand
say i’m yarning with emotions
you not fit rub calamine with lotion
ordinary water, water, water for my eye
trek wey i waka, waka, waka day and night
many fallen soldier no get any purple heart
“you no get any work,” na e spoil person heart

[verse]
but something don get as e be
e don hot pass hundred degrees
water boil, e not hot y skin
your scissors no go cut my jean
i see god last night for dream
we share bed sincе small pikin
i talk one, god, e dey knack fourteen
picalo, picalo-lo
i was down bad, wasn’t in ordеr
f-cked up mentally, don dey zaza, why?
one stick for each suffer, suffer
picalo, picalo-lo
i was down bad, wasn’t in order
f-cked up mentally, don dey zaza, why?
one stick for each suffer, suffer
picalo, picalo-lo
[chorus]
say no be one drop, water dey for ocean
the same water fit carry you go dam
say you no go understand
say i’m yarning with emotions
you not fit rub calamine with lotion
ordinary water, water, water for my eye
trek wey i waka, waka, waka day and night
many fallen soldier no get any purple heart
“you no get any work,” na e spoil person heart

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...