letra de wahala (live version) - dr. zed
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
see me see wahala, see me see wahala
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
mary jane gbana
gbana
mary jane gbana
gbana
like a blind man wey miss road
i’m so lost when you no dey here
that one na wahala
i need you make i power
i’m dulling, so boring
na only you wey fit cure me o!
a na mu o! i gbuo mu o!
when you’re not here, i no fit bear am
scotch and brandy
cannot match with the way that you make me feel
when i’m down and under
na you wey dey ginger me bae!
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
see me see wahala, see me see wahala
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
mary jane gbana
gbana
mary jane gbana
gbana
chronic, babysitter
gangster, bambalacha
indo, aunty mary
ashes, b-tter flower
colombian, jamaican
pakistani, cambodian
panama, goody-goody
when you’re not here, i no fit bear am
scotch and brandy
cannot match with the way that you make me feel
when i’m down and under
na you wey dey ginger me bae!
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
see me see wahala, see me see wahala
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
mary jane gbana
gbana
mary jane gbana
gbana
mary jane gbana (see me see wahala)
gbana (see me see wahala)
mary jane gbana (see me see wahala)
gbana (see me see wahala)
see me see wahala, see me see wahala
see me see wahala, see me see wahala
letras aleatórias
- letra de boise - pop sickle (band)
- letra de a killing joke - yautja
- letra de dï ẁööhr sprašer - magma
- letra de missing you - the linda lindas
- letra de adura agba - zlatan
- letra de preciso melhorar - leandro borges
- letra de r u joking - ravenna golden
- letra de poodle party [live, london 1990] - the dickies
- letra de thought you should know - morgan wallen
- letra de go on (freestyle) - django denman