
letra de victorious - dr. zed
for ghetto wey we dey
life no be beans
so many struggles
many pains
na wetin we see
from morning till night
hustle we dey push
just to make am big
make our future bright
from the mud we rise
down the tunnel there’s a light
but i no dey give up
no dey say i tire
my spirit high
fire dey my belle
i know say one day
i go conquer all
ajub’ajuba!
ajub’ajuba!
ajub’ajuba! eh!
i will conquer all
i’ll be standing tall
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
see the hardship
see the poverty
but i no dey look face
i dey beliеve say my hard work
go pay me someday i go risе above
chase the blues away
with a smile on your face
make your future bright
from the mud we rise
down the tunnel there’s a light
and i no dey give up
no dey say i tire
my spirit high
fire dey my belle
i know say one day
i go conquer all
ajub’ajuba!
ajub’ajuba!
ajub’ajuba! eh!
i will conquer all
i’ll be standing tall
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
’cause i no dey give up
no dey say i tire my spirit high
letras aleatórias
- letra de tudo o que faço fica uma merda - vanish shawty
- letra de forever - akira ræ
- letra de when i die - consuelo's revenge
- letra de i know i shouldn't - sebastian (srb)
- letra de tractor - v-lad
- letra de 7.5.wav - untiljapan
- letra de play to w - zexa
- letra de quiero tenerte (en vivo desde auditorio nacional / 2013) - paty cantú
- letra de vices - bv
- letra de contraband - swiss musiqza