letra de baba nla - dr dolor
[intro]
hmm hmm hmm
dr dolor entertainment
hmm
oooooo ooooo oooo yeah
hmm
hmm
hmm
yeah
ooooo
[chorus: dr dolor]
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
na me be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
na me be the baba nla
[verse 1: buju]
omo i been looking at this girl called soma dina
said i dey ball die pass roger miller
if i tell you things you know its official
she fit to follow me go to my
place later
i tell you things i know like and make i know lie
i dey feel you tonight as hеnnessy don dey body tonight
say make i know liе i go talku my mind
and as a baba nla wey i be
eh no be katangwa oh my g
see the things i wear are real nice and you see
the girls dem, dem go sabi my p
ah
baba nla wey i be
eh no be katangwa oh my g
see the things i wear are real nice and you see
the girls dem dem go sabi my p
ah
hmm
hmm
oooooo yeah
[verse 2: dr dolor]
ye
ti won ba ri mi yes sir
senator the minister
enter anywhere no need visa
when i play omo na nasa ooo
eze na eze only me na kpanla egufe
kpanla
who dey katayarn for where me dey
when i roll my dice e be two six oh
eze na eze only me na kpanla egufe
kpanla
who dey katayarn for where me dey
when i roll my dice e be two six oh
[chorus: dr dolor]
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
na me be the baba nla
[outro: buju]
commissioner
inspector general
letras aleatórias
- letra de somewhere - william gibson,joe raposo, & the obc of rag dolly
- letra de when we're gone - channeled
- letra de шрамы (scars) - mayot
- letra de sick and tired - skrizzy
- letra de bxtch - tret malloy
- letra de プラトニックラブ (platonic love) - exile shokichi
- letra de how to win every game of fifa - quadeca
- letra de tropa d'elite - noyz narcos & gengis khan
- letra de takt - zoran
- letra de not nice - halacg