letra de this is pitakwa - dr. barz
this is pitakwa
look how i’m living now
look how i’m living now
agbero leave me na
this is pitakwa
many are leaving now
soot in my city now
is what we are breathing now
this is pitakwa
condition is critical
oxygen now is a rap men
shoutout to lyrikal
this is pitakwa
and this no be cinema
person wey no get hand work go dey ask you for cv na
sars go see you for road with dread
call you a criminal
2 seconds they lock you for boot
200k is the minimal
ikwerre man fit becos of land of 20 centimetres
travel to do you juju, go like 50 kilometers
this is pitakwa
and people are feeling like
once you are living in ph
your account should be jupiter
that’s kinda silly na
rich people are stingy na
they’ll rather blow 1m for club with bani than helping the needy na
empower the boys
empower the girls
but not in my city na
the mighty is giving us fake love
we want the original
this is pitakwa
police fit slap you na
8 year old boy go dey tell u say, aboi make i lap u na
this is pitakwa
zero comparison
many many phoney people sell cellphones for garrison
this is pitakwa
this is home to burna boy
i know that you like to ball, but don’t go to where dem dey corner boys
those men have no joy
they’re nothing like 1da boy
stopthesoot
stopthesoot
hmm
i’m starting to wonder boy
this is pitakwa
(focus)
very necessary
even for inside of uni
e get people for wey dey for ss3
this is pitakwa
i can’t forget bole na
because if i do, 2 seconds knowledge go tell me to kpor well na
this is pitakwa
now me i wan enter house
the surest way to survive is having somebody in government house
© 2018. kporwell inc
written and composed by victor akpomon (dr. barz)
all rights reserved
letras aleatórias
- letra de how you like me now? - cootie
- letra de defying gravity - megan mckenna
- letra de used but used to it - katrina stuart
- letra de nackt in action - luis miguélez & the glitters
- letra de cristales de la vida - mr.lime & el marino
- letra de чисто вдвоём (purely together) - makvin
- letra de добро пожаловать на трап - шкет // hlbz
- letra de krashen vechir - katya chilly
- letra de five below - evo the ex-i
- letra de medusa - doll kill