letra de mo fe - dpo billz
-lady on phone-
verse 1:
if í begin burst your brain what you gon give me after?
je kín mo dakun baby answer
okadigbo ikebe t’oni bouncer
wannipe timba dull mo má fara kaasha
the weight for your waist make me wait o
been waiting so long e dey late o
leave all of dem wey hate o
they gat nothing good; so them no fit relate o
bon, bon-kiri-bon
the load wey u carry make me run to the gun
security needed
you calling me big head
that sh-t is s-xy you turning me on
-bridge-
if í draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan o
i say if i draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan sì yẹ yẹ ye
chorus:
baby mi ò, ìwọ ni mo fe
anything you want ọmọ me i go get
driving me crazy you changing my gear
if you give me lowkey i don’t kiss and tell
(x2)
verse 2:
cuz ẹ get as your ikebe dey be
too much sugar girl you k!lling me
body so soft
do me on the sofa
she be ma controller
ain’t no getting over her
ain’t no other woman i love
girl you the only woman i want
girl you so fine
no dey ever reason wrong
cuz of you i sing this song
“girlie me i heard you’re a keeper o
tinba gba shot mú bíi dida o” x2
-bridge-
if í draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan o
i say if i draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan sì yẹ yẹ ye
chorus:
baby mi ò, ìwọ ni mo fe
anything you want ọmọ me i go get
driving me crazy you changing my gear
if you give me lowkey i don’t kiss and tell
(x2)
dpo baaby
letras aleatórias
- letra de nate el bully 4 - austin greenlee
- letra de eu e ela no robô - mc brinquedo
- letra de diamonds dancin - lil cory
- letra de dwl - d/rose
- letra de we're gonna be okay - cody francis
- letra de slave to the rhythm (2010 version) - michael jackson
- letra de final judgement - braindown
- letra de matar el alma - laguna lunar
- letra de domenico - il gotico internazionale
- letra de .terminal 1 - ej laflare