letra de hustle - don mappy
the baddest
mappy lo de o
she no want me to save her
she say make i give her
she call me the pum pum k!ller
fell in love with delilah
my bros say kana
but man i was slipping inna
but now i break down and i move on
still no know wetin i do wrong
i feel anew like a newborn
still living life get my cruise on
so i live my life lowkey and m not forcing
pull up with the gang when m not flexing
hustle every day and they can’t stop me
still pull up with my g’s when m still flexing
they say where me go but me never left
me dey for the hood say me never left there
them say dem no pretend
but inna dem wan follow contend
mo ni ko hustle
same man now dey her live life so
they just dey struggle
owo lati toju oh eh
mura sishe yii
a ni lati pop oh
a ni lati pop oh
hustle o hustle o
no dey find another man trouble
make you dey your lane make you hustle
the thing wey you want e go come through x2e
co’s me just dey lowkey and grind
all fii mii mula
cos baba god g dey my side
ka lo saye wa
co’s me fit just dey lowkey and grind
all fii mi dollar
baba god g dey my side
dey dey my side
padi mi rora jaiye
as you dey hustle dey pray
e suppose to dey alright tommorow if e no be today
dem go say dem dey your backio dey do padi padi
if to say money no dey nshe lon ma j-pa ni
padi mi hustle
omo naso i go dey jonze with woman
wey i suppose put for friend zone
before i break up with nina
pale my guy don buy him benzo!
i swear e gimme ginger
me sef i go buy my own
battle with my woes in my room at home
stil on my grind with two iphones
hustle o hustle o
no dey find another man trouble
make you dey your lane make you hustle
the thing wey you want e go come through
hustle o
don mappy lo de
letras aleatórias
- letra de the hatchet - nate rose
- letra de check1 (grrl remix) - umru, tommy cash & 645ar
- letra de before sunset - efé (ireland)
- letra de makazana - maglera doe boy
- letra de pincelando - kevin o chris
- letra de fear - mxva
- letra de ignorant shit - lil blood
- letra de comeback (jake's version) - eli morgan
- letra de doodoo n***a fart sex - yung buttpiss
- letra de void - ichshia