
letra de life of loner - dollarbaby446
atomic bomb
tel me wat you want
show me ur real self oo
tel me wat is up
i just wanna be alone
i no say ur body hot
drop de hots spot wit hot body
mak i show u ma real sef
life of a loner
me don dey liv a lone
yeah
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
many tinx wey dey ma head
me i no need disturbance
i no u need me now
but i can’t feel de sp-ce now
i just wanna be ma sef
mak no man con de whine me
i no know u need dis luv
but am a loner
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
oya mak u tel me one tin
tel me wat is realy supin
i no yu wan feel among
but i no dey chit chat talk
tap tap like a tik tok tap
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
u no me nh loner
me no geti no man
so no man get me
me i no be lova boy
mak u no reason me
i no de caatch feelins
dis one no be felony
me i be a loner
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
letras aleatórias
- letra de alegría lógica - daniel el travieso
- letra de e-dub and ja - ja rule
- letra de tribute (cancer survivors / victims) - big t
- letra de мент (ment) - сектор газа (sektor gaza)
- letra de around october , nowhere near november - ft. jonnoaq - 9teen97
- letra de sólo tú - jessy privato
- letra de it's going down (chief xcel remix) - blackalicious
- letra de super freaky - g'fellas (nino brown & slow pain)
- letra de peşimdeler - etki
- letra de magetta - son anthony