
letra de rmb - dibia.
[verse 1:]
ebi mi olowo oh
mo ni lati ṣe nkan ti mo ṣe
(mo ni la ti se, mo ni la ti se oh oh oh oh)
for the nights wey i no get
pesin to call
sundown to sun up
(sundown oh, sundown oh, sun down to sun up)
now i trust n0body
if no be god and my guts
only time wey man wan dey slip
na water for my drip
or paper cuts
too many things wey eye don see
ti ẹnu o le sọ
it’s why i stay lowkey
de stack my cheese
and i stay prayed up
to ba yé e, ę ko
[chorus:]
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
’cause i know as e be
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
’cause i know as e be
[verse 2:]
ihe anyị na-achọ akụ na ụba
look me well well oh
i no get time to buga
i’m juggling four states inna one week
ori n fo mi baby
ti m ba de ilé just pray
make i no go lose mandate
cause e boku wey be things
wey fit make a man craze
as i dey find the money
as dangote no dey stop oh
me i no dull, i go climb jalopy
from o-town de yenagoa
tombia de umudike
i move like nyesom wike
if i no like your style
i’m on the move eh
kosi epe
tell all me guys from the other side
say we go link one day
for now we go sing eh
[chorus:]
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
cause i know as e be
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
cause i know as e be
no be r ‘n’ b
[bridge:]
i sing for my n-ggas in la, la, la
(mo korin fun awon temi)
i sing for my baddies l’ebute
(i dey sing for my babies oh)
[outro:]
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ni ikorodu
cause i know as e be
letras aleatórias
- letra de mercy - chris renzema
- letra de explode - cokeley logic
- letra de intoxicated - jairo
- letra de coming home - thr13tn
- letra de one night - jeris johnson
- letra de when the lights go down - downstait
- letra de you don’t always need a plan - dan rose
- letra de ecstasy - carter powers
- letra de blm is a terrorist group - the ultimate destroyer
- letra de the real rapper - mosquit