letra de 420 - dhammy gee
high
intro
dhammy gee noni
wagwan
feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie
feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie
when i make more money, i go dey bang anyhow
cheap cheap drugs go dey high anyhow
i’ve been on az since 420
this year, april na for 420
so we gat one month to smoke sorrows away
b-tches, money, causing my pain
and i know bl-w j-b na the only remedy wey go make man to dey sssshhhhhh
cough cough cough
take one drag make you puff puff puff
sometimes e dey good to dey smoke with your friends
but no go smoke wetin dem no roll for your front
you know colorado is a big city
tin ba so oyinbo omo na big english
dem say i be d man, wey dey cause problem
this year i gazz give dem more problem
feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie
feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie
awa fast, awon slow, awa bad gidi gan
mo gbomo toti bad gidi gan
we don’t send n0body emi bad gidi boy
funmi ni kush kifi high gidigan
tori carpenter yin ole fi eyin yo isho
inu mi madun tin bari yansh o
if na to dey happy and to stay happy
i don’t give a f-ck emi ma nor cash o
aye o,won ma ni mu wa
popo fe ma burst won ma ni mu wa o
i gat drip shii ti emi bad mura
for your information i be bad mulla
feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie
feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie
letras aleatórias
- letra de a good thing - jametris
- letra de wake me up - jaimi faulkner
- letra de des regens kälte - adversus
- letra de hi kids - mtp
- letra de your kindness - sam phillips (singer)
- letra de 666 freestyle - yeezari
- letra de not gone play - lil reese
- letra de z prawdą na bakier - kaczor
- letra de home - brandz
- letra de a little bit more time - louis cole