![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de amaka - dews
amaka baby, is you i want
is you i need
come take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama
you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2
i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2
say your body make my temperature rise
give me dat pressure gal, so romance
for your body i for like relax ooo
nana x2
amaka baby, is you i want
is you i need
so take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama
you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2
i love i love you
i love i love you amaka
amaka there is nothing i can’t do x2
i love you i love you
i love i love you my baby
my baby there is nothing i can’t do x2 oh na
wanna be wanna be
i wanna be with you
for your love everyday keeps me standing
i for like to sokolokpo eh x2 ewo
i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2
letras aleatórias
- letra de da hustla (feat. musalini & maze) - n.o.r.e.
- letra de lies, lies, lies - the royal weirdo
- letra de bad news (issued take) - johnny winter
- letra de бумеранг (boomerang) - guero
- letra de cruel - nyles lannon
- letra de brand new day - kj-52
- letra de cyclone - icon okee
- letra de a.d.g.2.h - brandon joyner
- letra de call you - m.a.d.
- letra de dreams of our “conglang" community (cute fraud) - jan misali