
letra de pray - derry8oy
[intro]
omo me i done pray ( done pray don pray tire)
omo me i can’t wait (can’t wait can’t wait tire)
omo me i done pray ( done pray don pray tire)
omo me i can’t wait (can’t wait can’t wait tire)
[verse 1]
no be say na me do pass
baba just dey give me through pass
moved on with all those scars
me and you no dey the same class
so many people wey dey use jazz
but baba god na sure pass
many people just dey form say, them no know who i be (them just dey form)
even all of all, my family members
my uncle wey been no remеmber
e no easy to dey work with prеssure
but man gats cool him temper
ogbeni make you get some liver
if them slap you make you slap them two times
shey you want dey fear them ni
shey you want dey fear them ni
[chorus 1]
omo me i don pray ( don pray don pray tire)
omo me i can’t wait (can’t wait can’t wait tire)
omo me i don pray ( don pray don pray tire)
omo me i can’t wait (can’t wait can’t wait tire)
[verse 2]
broski i say make you wise up
no be today wey you see wetin you don see
no go dey wait make them temper justice with mercy
get kpa make you free yourself on a low key
on a lowkey
if you do am too loud, them go notice
if you do am too small, them no go see
eee e
say na me be don
i be the one them call idan, idan
wan ro kpe ti ton
i be the best all of una combined
all eyes on me
man with the fire
man with the fire
can’t you see
doing things under cover
things under cover
[chorus 2]
omo me i don pray ( don pray don pray tire)
omo me i can’t wait (can’t wait can’t wait tire)
omo me i don pray ( don pray don pray tire)
omo me i can’t wait (can’t wait can’t wait tire)
no be say na me wey dey do pass
baba god na him give me through pass
letras aleatórias
- letra de proa - alcione
- letra de red eye - cypher clique
- letra de czary - hrypa
- letra de confessions - changy
- letra de feel feel feel - the illalogical spoon
- letra de saudades né minha filha (part. jerry smith) - flay
- letra de bliss - solsticio
- letra de never surrender - codeko & adventure club
- letra de azm (feat. khawar malik) - osama com laude
- letra de lights (klaypex remix) - klaypex