
letra de kokoma - demigod
oh teresa
put your hands on my body
and take me to calvary
i know say my sin e fit plenty
and e fit no bother me
e dey burst e head oh
i no go fit wait experiment oh
put it down on me oh
your mummy e no go know
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikеbe oh
ikebe oh
problеm wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
asap say asampetepete
you’re body brekete
i know say e no go dey kpekelemesi
so e no fit to bother me
i stand attention
na the only thing
she been wun do dirty
my teresa wey body
e too s-xy
come to my yard
all the boys dem’ma ready
my shima whine
all the men demma crazy
dem no contain it
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
letras aleatórias
- letra de snoozer - the pillows
- letra de purple people - supermax
- letra de memories of 6 - savage to the controller
- letra de jolly old st. nicholas - barbie cast
- letra de stay here - sweet pablo
- letra de in your arms - rachel rachel
- letra de move like a rebel - ricky hil
- letra de firewind - ring of fire
- letra de simple joys - thunder dreamer
- letra de freaks - jed