letra de reason you - deeplay & kreezdat
[intro: kreezdat]
trailer!
lady deeplay smashing it
[verse 1: kreezdat]
we forget what we say today
i no know how i agree
my name is mr trailer
you can call me kreezybaby or datkreezwire
i retain my champion taking time is fire bus
baby don’t look back she con dey vex with me
[chorus: kreezdat]
reason you no be my fault
cuz i dey there
reason you no be my fault
i just cause drama
reason you no be my fault
cuz i dey smell there
reason you no be my fault
i be kreezdat
[verse 2: kreezdat]
jeje na you dey scatter my fire
i tell her make you go see my tire
just one thing wey i dey chop
mixed money my label
choosing your bad life i told you lemme see your fast time
if you check 100 phone na you go retire
one day dem dey play basketball like lebron
[chorus: kreezdat]
reason you no be my fault
cuz i dey there
reason you no be my fault
i just cause drama
reason you no be mt fault
cuz i smell there
reason you no be my fault
i be kreezdat
[verse 3: kreezdat]
reason you no be my fault
because i jumped two shots
dem mama dem papa say make i loose guard
yah witches are black
dem no need to cast
all of you no be my intro
when i drop my first single
i listen to am i do ogede
when i drop the fire bounce
they hear it and make it burn like firewood
no get no time no get no power go free am
letras aleatórias
- letra de rockstar - eva simons
- letra de solo - madame monsieur
- letra de dandelion wine - abby cole
- letra de тв в шоке (tv in shock) - coldcloud
- letra de mejor mentir - salvatore vitale
- letra de el corrido de el mayor (en vivo) - los dos carnales
- letra de ты внатуре думал(feat. пумба) - x.sider
- letra de war cry - the national parks
- letra de fuck bts (diss track) - trill cosby
- letra de água - lvtorres