letra de high vision - deee banks
intro ;
gbe mi cho
it’s reystar records
eledumare, gbe mi cho
gbe mi chooo
it’s wizzybeatz
⸻
verse 1 ;
shoutout to big 7
i been dey hustle 24/7
’cause i get high vision, wild dreams
many things wey eyes don see
no matter the wahala weh life bring
i still go shine, i still dey think big
high vision, wild dreams
nothing fit k!ll my belief
make the money plenty
i no fit stop, i no fit quit
shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity
⸻
chorus ;
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
⸻
verse 2 ;
i no go stop till i hammer
till my blessings loud like thunder
step by step, i go climb ladder
even when life wan show me wahala
i dey gallant like oluwa burna
na my pikin name i use do my records
i never get billions
as i dey sing this song
see me, i no dey foor
the money go still long
shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity
⸻
chorus ;
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
letras aleatórias
- letra de lonesome song - east nash grass
- letra de big deal human ear (2016) - math the band
- letra de w głowie myśli 100 - zetowski & kubik
- letra de rewind - the ix (scotland)
- letra de i've driven everything - johnny greenwood
- letra de dinero - kirky
- letra de oceans - xian bell
- letra de forró sofrência de tarcísio do acordeon - damião samuel
- letra de iyi mi böyle - tekir
- letra de uchhal mat - hardbone boy & prathamesh