letra de cheat - de11a
oh na nanana
akweley baby dun worry, ago buy you anything
….twork, ey
i already tell you my life for be mine
why you wanna do me hai hai hai, yeah
24/7 adey blow your mind (24/7 adey blow your mind), wo
you de3 make a’tell you why why why
(you de3 make a’tell you why why why)
oops a’for dey g, look at me baby
who you dey play, charley you wey for dey gee
twenty years na madi nti show me who be baby
girl no aa womp3 nasem, adey chop am on a daily
who be your bae , ahhhn that be your mind
charley to be honest you dey funny me walaahi
make you no dey cry, me ano dey mind
keeping id one hunnid everytime
oh my baby, (yey) girl you dun know (yey)
me ano dey biz if you dun know you go know
i know you cheating on me yeah, adey do am double (yey)
a’chop your bestie, chop ma bestie, chop am double
(yeh yeh yehyeah yehyeah yeah)
tell me sey she wun travel
she for go the funeral of her late uncle
saana boy, ebe loi, she dey take am o
baby show me miracle
catch am wih the same uncle, what a miracle
p-ssy resurrect uncle
so make you no worry, eno dey bore me
fis3 me so mey3 uncle de ma obi na baby
eno be love you, know that you know
we dey do anything you want and you know
eno be love, you know that you know
man ah gannster ano go talk
from the way anever nag, eno be mouth
oh my baby, yey (oh ma baby) girl you dun know, yey (oh ma baby)
me ano dey biz if you dun know you go know
i know you cheating on me yeah, adey do am double, yey (know i know i know)
a’chop your bestie, chop ma bestie, chop am double
(yeh yeh yehyeah yehyeah yeah)
letras aleatórias
- letra de je danse dans ma tte - céline dion
- letra de shoulda known remix - atmosphere
- letra de no way - young fathers
- letra de lyckligare nu - linnea henriksson
- letra de blitzkrieg - pare baal
- letra de bugui bugui - grupo encanto
- letra de by valentakos - einai gia sena
- letra de talkin' shit - dalima
- letra de kurt cobain - bushido
- letra de how to dissolve completely - jaconons