letra de ika o da - d'banj
aaaaaaahh
ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
listen
i don close mouth too much time don reach make i talk
somethings wey dey happen wey me no like at all
you think say you be god wan try to spoil my work
i sabi wetin dey dem mind because god dey for my side
why you go get your own come try to take my own
you try to stone my life walahi god go punish you life
aaaaaaahh
ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
listen
them think say dem get sense want to k!ll your life with stress
enemy of progress, all them think of is themselves
na when you go when rest, na there dem go wan mess
na where you go wan eat na there dem go wan sh-t
them go dey do like master, for inside dem be monster
dem go dey do like oba aiye won ko ni da
aaaaaaahh
ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
aaaaaaahh
ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
aaaaaaahh
ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
ika o da
letras aleatórias
- letra de stand up eight - thunderstorm artis
- letra de хип-хоп (hip-hop) - centr
- letra de gamin - leio
- letra de into the warp - cranial contamination
- letra de 月に猫 (tsuki ni neko) - granrodeo
- letra de #11fog lowkey ft rk x cgo - dead end - #11fog lowkey
- letra de drunk in love - blessedking1
- letra de never stop - albert hammond jr.
- letra de the return to why - morgan weidinger
- letra de constance = - allebou