letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de 10 kilo - davido

Loading...

[intro]
(grey)
ye, ọrọbọ ten kilo
say this your body make me wan go
ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (baddest)
(loudaa)

[verse 1]
ye, girl i’ll be here till the sun down
swear you dey make my mind no touch ground
i no say different songs don come out
but my girl if i no sing about you wetin i wan sing o, baby
you dey make my body ayaya
anytime i dey see you i dey shamanya
if you leave me i fit run go mad
why i no fit leave you my ọrọbọ ten kilo

[chorus]
say this your body make me wan go gyrate
no fit concentrate, eyaa
ọrọbọ ten kilo
dey chop my money and everything i get
mе i no go fit forget you baby no lie

[verse 2]
drama, leavе drama for who getti power
person wey get plans for you no go stammer
i know you no go para if i bless your aza
good times anytime ẹja nla land
i don craze o for your matter
anytime i see your body no fit calm down
if na ment o, it is allowed
our loving dey too important
i don craze o for your matter
anytime i see you, body no fit calm down
if na ment o, it is allowed
our love dey too important
[chorus]
say this your body make me wan go gyrate
no fit concentrate, eyaa
ọrọbọ ten kilo
dey chop my money and everything i get
me i no go fit forget you baby no lie
say this your body make me wan go gyrate
no fit concentrate, eyaa
ọrọbọ ten kilo
dey chop my money and everything i get
me i no go fit forget you baby no lie (loudaa)

[outro]
say this your body make me wan go gyrate
no fit concentrate, eyaa
ọrọbọ ten kilo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...