letra de greedy - d. policy
dpolicy
dpolicy
yee
every second, every minute, every hour
yeah
when i hit the shower. oh!
i be dey think say you still dey by my side
(oh oh)
every time i think of me
it’s all about me
i never know say these things dey break ur heart
i was stupid & foolish
– greedy & selfish
i never know say these things dey break u down, down, down
i want you
you!!!
ooh, uh yeah
sade i wan make you gbagbe
wetin i do to you
wey u go far away
oh! oh! forgive me
i’m so sorry. yeah, uhhh yeah
i like it when we’re closer
make u no dey bother
omotena
khaki no be leather
i go do you better
oh baby
better
yore mine, yore mine, yore mine o
don’t wanna share with n0body o
the kissing, the hugging, the touching, the moaning
the freaky, the calling, the merry, ah yee
you’re my medicine
you’re my dose
if u be flower, then you be my rose
and don’t mind those
that wan come between us
run like a horse
we run like a horse
fire, you lit up my fire
blow my mind like banger
if you no dey i tire
i want you
you!!!
ooh, uh yeah
sade i wan make you gbagbe
(oh non non non non)
wetin i do to you
wey u go far away
oh! oh! forgive me
i’m so sorry. yeah, uhhh
every second, every minute, every hour
yeah
when i hit the shower. oh!
i be dey think say you still dey by my side
every time i think of me
it’s all about me
i never know say these things dey break ur heart
i was stupid & foolish
– greedy & selfish
i never know say these things dey break u down, down, down
i like it when we’re closer
make u no dey bother
omotena
khaki no be leather
i go do you better
oh baby
my babe
i am sorry for drama
i am sorry for the yawa
letras aleatórias
- letra de butterfly - venjent
- letra de palante y pa tras - reybinky rockefeller
- letra de pouka - v:rgo
- letra de he don't love you (like i love you) - ray conniff
- letra de sonrisa falsa - dylan fuentes
- letra de drug party - youngboy never broke again
- letra de play it safe* - lil tecca
- letra de нежное насилие - shulyaba
- letra de alligators - gucci mane
- letra de reyes lear - niqo de hgc