letra de joy - d jay feat. black sherif
say mommy give me jɛjɛ o
it′s blacko sherif!
say! mommy strive
so i go blow, yeah
my mommy strive
to pave way for me, yeah (yeah)
tell me inside life (inside life)
see mommy 12 songs out and yet i’m not into life
tell me, where the joy go dey?
if my work no bring no money?
where my fame go dey?
if the songs no reach n0body?
where the joy go dey?
if the work no bring no money?
where my fame go dey?
if the songs no reach n0body, yeah? (ey, ey)
na one thing, mates go shun me oh
na this thing, mommy, i for know
ma success too wey dey delay oh
in this life, mommy na money oh
na one thing, mates go shun me oh
na this thing, mommy, i for know
ma success too wey dey delay oh
in this life
where the joy go dey?
if my work no bring no money?
where my fame go dey?
if the songs no reach n0body?
where the joy go dey?
if the work no bring on money?
where my fame go dey?
if the songs no reach n0body?
where the joy go dey?
when i no get nothing for my pocket?
weytin my mama go say?
when i return to village with empty wallet?
deɛ bɛn my brothers go chop?
when me sef i dey hung? mehn, this life just dey kpai yɛn
them still dey want make i fall
buh meyɛ na anfa ade kye a, jo mɛsana ayɛ
i start dey grind no be today
from city to city, ɛpono bia no gbele
i go like complain but yɛsee meyɛ dede
onipa yɛ f-cking, human being be shege
i dey wait my blessings tey
i taya plus come again
i just dey want know my day
so i go dey come and claim
where the joy go dey?
if my work no bring no money?
where my fame go dey?
if the songs no reach n0body?
where the joy go dey?
if the work no bring no money?
where my fame go dey?
if the songs no reach no n0body, yeah? (ey, ey)
is this what i signed for?
where my joy go dey?
i tell you my guy, don′t give up
’cause soon time we go make
and see, i know i go ketch top
baba god go fee
me, i know you no dey see top
but situation go dey change
where the joy go dey?
if my work no bring no money?
where my fame go dey?
if the songs no reach n0body?
where the joy go dey?
if the work no bring no money?
where my fame go dey?
if the songs no reach no n0body, yeah?
sad man story
say mommy give me jɛjɛ o
jay-ey!
letras aleatórias
- letra de told you - maddy hicks
- letra de uykusuz - ceht
- letra de jumat,minggu - jayus hartanto
- letra de windowsill - sanchez by the sea*
- letra de moe van rwina - pita said
- letra de sengue9x7 ༒ mxxvsccaninox ༒ jacuzzi de sangue para vampiros - sengue9x7
- letra de shake sum - mattela
- letra de cannonball (marlo remix) [mixed] - showtek & justin prime
- letra de imitatiom of choice (bonus) - аскар бракша (askar braksha)
- letra de ballin - the night vibe