
letra de #rzn - continentxl
[intro]
continentxl
rmg!
listen
[verse 1]
me i go say my truth, e go hurt them
i’m blunt with my words dem
some people want it fast and fast so dem jump fence
and life con flog them
i’ve seen too much, no viewer discretion
f—‘d over some decision, humanity my religion
i don’t know if i’m happy or sad, just the liquor
love for money, most the figure
many people writing me off
[chorus]
i too dey kaku
my brain wan blow, my head dey swell ehn ehn
i too dey kaku
my brain wan blow, my head dey swell ehn ehn
i dey reason, reason, reason, reason a lot, reason a lot, reason a lot
i dey reason, reason, reason, reason a lot, reason a lot, reason a lot
[verse 2]
no love i go love wey go cover my sense
try my best, leave the rest
but i go come back for them, i no dey relent
any bagga trespass i go teach, dem go learn
king kong i beat on my chest
so make dem no look me less, no look me less
every night i dey keep my eyes open
and wetin i go chop no go ko ja mi
na my matter dem dey discuss
fake dem no be real love
everyday na my topic
[chorus]
i too dey kaku
my brain wan blow, my head dey swell ehn ehn
i too dey kaku
my brain wan blow, my head dey swell ehn ehn
i dey reason, reason, reason, reason a lot, reason a lot, reason a lot
i dey reason, reason, reason, reason a lot, reason a lot, reason a lot
[outro]
urchboyy
you already know, rmg, continentxl
letras aleatórias
- letra de chippr - rawdog records
- letra de it all seems so picturesque - the ravens
- letra de aqui otra vez (here again) - joe harvard band
- letra de klover freestyle - mizzle mac
- letra de the works - swaine
- letra de wat u sayin - kurse 11
- letra de brilliance - sunshine christo
- letra de undone - bishop briggs
- letra de dangomushi - mei semones
- letra de bunch of draclias (and they're all playing flute) - tom cardy