letra de thank god for me - cona'stone
thank god for me lyric
shanze:
oh ye ye ye oh
oh ye ye ye
woh wo
working it x2
yea yea
chorus :
shanze
sey u suppose they thank god for me
eh , me wey no get where to sleep oo
some dy yarn sey they place jazz on me
eeh
now i dy chop 3 square meal oo(woh woo)
no b sey i holy pass u, no b sey i know pass u
why my own come dy vex u
why come still they beef dude
no b say i sabi pass u
no b sey i do pass u, why my own come dy vex u
live the life like am s next dude( hey)
eni ba binu oo, koma ni le je
koni le mu, tori baba lo fi fun mi oo
moti ire gba lo nje mu ope wa
eni ba binu oo, koma ni le je
koni le mu, tori baba lo fi fun mi oo
moti ire gba lo nje mu ope wa
verse 1
cona’stone
e’jo e’sha mi la atewo
i went from barefoot to the latest air force
once,shebi emi lomo tiwon ni ko ni ja mo nkan
shun!
salute the soldier who went from heat to the air-con
i’m an icon, me cona, me stone
mo fi igbeti sori map, watch me blow
mr .lanre:
you supposed to dey thank god for me
cona’stone
ahan
mr.lanre
but you’ll rather point gun at me
cona’stone
o ga gan, mi o de wa sa mo
i’m about to strike like igi isana
baba god got my back, pelu support awon fans
e e le ri mi gbe se, even if you be evens
abi u b evans niomo olope!
chorus :
shanze
sey u suppose they thank god for me
eh , me wey no get where to sleep oo
some dy yarn sey they place jazz on me
eeh
now i dy chop 3 square meal oo(woh woo)
no b sey i holy pass u, no b sey i know pass u
why my own come dy vex u
why come still they beef dude
no b say i sabi pass u
no b sey i do pass u, why my own come dy vex u
live the life like am s next dude( hey)
eni ba binu oo, koma ni le je
koni le mu, tori baba lo fi fun mi oo
moti ire gba lo nje mu ope wa
eni ba binu oo, koma ni le je
koni le mu, tori baba lo fi fun mi oo
moti ire gba lo nje mu ope wa
verse 2
cona’stone
ahan
mo ra fufu oko now, lai toro obe lowo iya silifa
hustle lati ebute metta to baruwa, owo yen o ra tuwo shinkafa
yet mo n sapa before i fit buy eko kafa
you still come dey beef me, takunlaha,e de beru olohun, haba!
eye ti n ke bi eye laafin mi
eniyan ti fohun bi eniyan laafin mi
cona don dey roju, stone don dey raye
bad belle talks no touch me, mi o raye
edumare dey with me, igbeti oke-ogun self dem dy with me
you wan come fold hands over there?
aaaaaah
abeg, dey with me!
chorus :
shanze
sey u suppose they thank god for me
( yea)
me wey no get where to sleep oo
(woo woo)
some dy yarn sey they place jazz on me
(ye ye)
now i dy chop 3 square meal oo(woh woo)
meal oo( (woo woo)
no b sey i holy pass u
(ra ra)
no b sey i know pass u
(ra ra)
why my own come dy vex u
(ye ye)
why come still they beef dude
(why dy beef dude)
no b say i sabi pass u
(ra ra)
no b sey i do pass u
(ra ra)
why my own come dy vex u
(ye ye)
live the life like am s next dude( hey)
eni ba binu oo, koma ni le je
koni le mu, tori baba lo fi fun mi oo
moti ire gba lo nje mu ope wa
eni ba binu oo, koma ni le je
koni le mu, tori baba lo fi fun mi oo
moti ire gba lo nje mu ope wa
shanze
ye ye ye
letras aleatórias
- letra de yeh tara woh tara - udit narayan
- letra de visions - mmyykk
- letra de valet parking - skeptic musica
- letra de writing on the walls - notsmrt
- letra de lonesome are those who pave the way - the witch producer
- letra de ghosts - nova's glow
- letra de punta cana - dizzy
- letra de боль(pain) - flayraze
- letra de quien te dijo - alex rose
- letra de canción de amor (live) - cecilia