letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de street anthem - chris stoner

Loading...

{pre-intro / intro vocal}
we must get pay, ehh omo iyami ehh
whether e delay, ehh say e must to pay
we’ve been grinding for better days, boys go jolly ehh
we go buy house for mami, ehh soon we go shut down the lekki

{verse 1}
the journey wasn’t that easy
we started this with no penny
no versace, no fendi, and the shawties sef them no plenty
for the ghetto n0body holy, make you chill with boys at your own risk
we dey work some dey, they smoke molly
and some gangs dey run am on low-key

{pre-chorus}
so i call my mummy pray for me, cause i don dey go astray for this
for the money chasing, many battles man be facing
i dey grind some are busy hating, so me i dey play along, for my zone man i carry my cross only me know wetin i fought on the road

{chorus}
oh my n-gga, make you push am just believe am, you get money
never give up, keep your head, all the struggle, e go pay my gee
never go forget, where you come from, shey na ghetto, no forget my gee
money go dey, e go dey body
para go dey, e go full body
{verse 2}
the street no get memory, when you guide them go gum body
if you no get money, them go look you less, them go use you gbe body
oh paddy gon gon! wetin we dey find shey na money gon!
wetin aboki go find for lekki, na wetin vanessa dey find for room
under the roof…

{pre-chorus}
so i call my mummy pray for me, cause i don dey go astray for this
for the money chasing, many battles man be facing
i dey grind some are busy hating, so me i dey play along, for my zone man i carry my cross only me know wetin i fought on the road

{chorus}
oh my n-gga, make you push am just believe am, you get money
never give up, keep your head, all the struggle, e go pay my gee
never go forget, where you come from, shey na ghetto, no forget my gee
money go dey, e go dey body
para go dey, e go full body

{outro}
we go gety pay, we dey gety pay, we no come to play, for here..
no go use me play, cause i don too teh, we no dey send, for here
ask your baby, i don gbefun
for my money, mi ò sare
you no fit whine me laye
stoner i’m here to stay

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...