letra de not your daddy - chike
[verse 1]
calling me by 3am
telling me, you got no friends
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
wetin give you confidence?
shebi, you don jump my fence
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
[pre-chorus]
now, e don end in tears
you don do reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your daddy no (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your mummy no (no-no-no-no)
no-no-no
why are you calling me
i am not your mummy (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your daddy no (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your mummy no (no-no-no-no)
no-no-no-no
why are you calling me
[chorus]
anything you wan do
na the thing you dey do
try make i confront you
turn my back you dey move
i just dey looking you
i cannot believe you
you are shaking from the shaking
wey they don show you
[pre-chorus]
now, e don end in tears
you don reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your daddy no (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your mummy no (no-no-no-no)
no-no-no
why are you calling me
i am not your mummy no (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your daddy no (no-no-no-no)
no-no-no
i am not your mummy no (no-no-no-no)
no-no-no
why are you calling me
[outro]
no-no-no-no
no-no-no
no-no-no-no
no-no-no
letras aleatórias
- letra de alright - the cit
- letra de frozen - little simz
- letra de respiration (remix) - black star
- letra de creep (live) - pretenders
- letra de rainy day - mwila musefwe
- letra de bridge over troubled water - a.j. brown
- letra de cucurrucucu paloma - lila downs
- letra de don't u love me - troy nōka
- letra de mother nature-father earth - the music machine
- letra de on me - rjmrla