letra de kite - chidinma
it’s del b on the beat
miss kedike
your love dey make me dey fly like kite in the sky?? baby
your love dey make me dey fly like kite in the sky?? baby
eiye melo tolongo wale
tolongo
oku dudu maro
oku eiye a sun
eiye melo tolongo wale
tolongo
oku dudu maro
oku eiye a sun
your love dey cause cramp to my soul
deep inside my body and soul is taking over me
always taking over me
i no fit to control it
my body just dey high me
without you therе?s n0body
oh i no want anybody
ololufe mi, iwo nikan ni ma fe
for the rеst of my life
your love dey make me dey fly like kite in the sky?? baby
your love dey make me dey fly like kite in the sky?? baby
eiye melo tolongo wale
tolongo
oku dudu maro
oku eiye a sun
eiye melo tolongo wale
tolongo
oku dudu maro
oku eiye a sun
na you dey sweet me anytime
you see be like say i dey loose me mind
o boy you?re one of a kind
my love for you is ?..
fine and you too costly
the way you love me o boy i never see
my eye i never see
my love for you no get part two
i no fit to control it
my body just dey high me
without you there?s n0body
i no want anybody
ololufe mi, iwo nikan ni ma fe
for the rest of my life
your love dey make me dey fly like kite in the sky?? baby
your love dey make me dey fly like kite in the sky?? baby
eiye melo tolongo wale
tolongo
oku dudu maro
oku eiye a sun
eiye melo tolongo wale
tolongo
oku dudu maro
oku eiye a sun
sho sho sho firu bale onitemi
sho sho sho firu bale yeh e e e

letras aleatórias
- letra de pay the troll - pieket
- letra de coração bobo - lais bianchessi
- letra de esfp (backing 'em off) - greg mcleod
- letra de der ultimative among us song - lukas, der rapper
- letra de 그림자 (shadow) - oisobagi (오아소박이)
- letra de haptic - suzie geeforce
- letra de identification - tupalo
- letra de harriet - ayla nereo
- letra de ain't no killa - the boy of many colors
- letra de my mind - sherwyn