
letra de backa! - ceedi3gh
you you
ceedi gh
kyngsize k!ll dem
see your backa
in your wrapper
you make a trapper dey craze
with your swagga
see your backa
in that wrapper
you make a trapper dey craze
with your swagga
ayeeeee
the wey u do that thing make ma mind dey craze oh, dey craze, dey craze oh
ayeeeee
the wey u do that thing make ma mind dey craze, dey craze oh
ao merewuo
odo yentem n3 dwo
nea wo y3 ne dier merewuo
fa mame honeho mamefeelio
yeah yeah
ai vanеssa
twi me better
for di placе sa
let them know we dey here
hozaah!
aya yeah
aya yeah
the way you roll am round and round
dey make man dey cray dey cray
dey cray dey craze zah
aya yeah
aya yeah
the way you roll am round and round
make ma mind dey cray dey cray
dey craze dey craze zah
see your backa
see your backa
in your wrapper
in your wrapper
you make a trapper dey craze
with your swagga
with your swagga
see your backa
see your backa
in that wrapper
in that wrapper
you make a trapper dey craze
with your swagga
with you swagga
ayeeeee
the wey u do that thing make ma mind dey craze oh, dey craze, dey craze oh
ayeeeee
the wey u do that thing make ma mind dey craze, dey craze oh
body like a rhythm, got me feeling so alive
so alive
every step you take, it’s like a dance, can’t describe
can’t describe
you’re a masterpiece, girl so perfect, so divine
so divine
every inch feels like magic, you got that fire, that vibe
vibe
aya yeah
aya yeah
the way you roll am round and round
dey make man dey cray dey cray
dey cray dey craze zah
aya yeah
aya yeah
the way you roll am round and round
make ma mind dey cray dey cray
dey craze dey craze zah
letras aleatórias
- letra de a veces - mambrú
- letra de standby - vega
- letra de strogoula - new model army
- letra de friday - bree da emcee
- letra de in your hands - diplo
- letra de mistakes - lonezsoul
- letra de rock and roll bumerang - operación triunfo 2018
- letra de alarmstufe rot - mellow mark
- letra de 5 fifths of a god - culture power45
- letra de mon africaine - au p'tit bonheur