
letra de on the low - burna boy
it’s kel p vibes
yo, yeah
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby you know that i’m in a chokehold
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby you know that i’m in a chokehold oh
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby you know that i’m in a chokehold
kpokpotikpo kpo kpo kpo
angeli, angelina, you dey cool my temperature
if you call, i go come deliver
i no go fall e your hand, never
say na me you go love forever
i’m a khaki, no fake leather
oh my angeli , angelina
oh my angeli , angelina
oh mi o da oh
anytime wey i see you for the club, i dey television your body
shey you no know sa the thing wey you carry fit k!ll somebody
you know i feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me
and i know you shy but it’s cool when we’re making love
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
angeli, angelina, you dey cool my temperature
if you call, i go come deliver
i no go fall e your hand, never
say na me you go love forever
i’m a khaki, no fake leather
oh my angeli , angelina
oh my angeli , angelina
oh no
shey when i want dey comot, make i signal you
why you want to dey question me like an interview
i’m tryna put the ring on your finger too
and dey better, kai kai
be a better guy guy
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
angeli, angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
if you call, i go come deliver (ah baby)
i no go fall e your hand, never (ah baby)
say na me you go love forever (ah baby)
i’m a kaki, no fake leather (ah baby)
oh my angeli , angelina (ah baby)
oh my angeli , angelina (ah baby)
jesu
letras aleatórias
- letra de this is home - tob duke
- letra de mythical - vimarry
- letra de just say maybe - sebastian mayor, porteous
- letra de feels remix - ryan c.
- letra de fifty - from here
- letra de mach keine faxen pandemix - jalil, maxwell & joshi mizu
- letra de full metal justice - the crown (band)
- letra de spreadin' the news - ole børud
- letra de sasquatch ocean - troglodyte
- letra de fire - rynix