letra de on form - burna boy
[intro]
whoever carry my backwood, bring am out
see backwood for here baba
come! make una no omila mi lord o
bring am
my lord, na hin be this
make e dey my possession
[verse 1]
hmm hmm (gba bí, má gba bẹ)
o lọ jìnà, ó tún lọ far
and e no pass through muritala (hm-mm)
no carry me for mind (hm-mm)
i step in the name of love, oh-oh, oh-oh
but now-a-days, oh-oh
tell them what they like to hear, oh-oh-oh
e shock them as dem see me
[pre-chorus]
àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
hmm mm error (error)
mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
gba waju (gba-gbe) gbé wo
[chorus]
ah! e no go tire me (ah ah)
nothing we never see
no dey fara si
person toba wun, kobe
o lọ finally, i’m on form
[interlude]
gba bí, má gba bẹ
gba bẹ, má gba bi
gba bí, má gba bẹ
gba bẹ, má gba bi
[verse 2]
if i hear, if i hеar say i complain
when i’m rocking, i’m rocking your body
sorry, coming from a long range
and as always, (ahh) we bе loving
anytime you holla me, i’m early
i’ll be lifting early
ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
[pre-chorus]
àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
hmm mm oh, error (error)
mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
gba waju (gba-gbe) gbé wo
[chorus]
ah! e no go tire me (ah ah)
nothing we never see
no dey fara si
person toba wun, kobe
o lọ finally, i’m on form
[verse 3]
i no dey too quick to talk, oh, oh
no be talkative like that, oh, oh
i disguise my opolo, oh, oh
make they no see me at all
no trust man oh, not even my shadow, oh, oh
waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
this industry want shame me
story of my life
[chorus]
ah! e no go tire me (ah ah)
nothing we never see
no dey fara si
person toba wun, kobe
o lọ finally, i’m on form
letras aleatórias
- letra de aucun regret - volts face
- letra de i should have known better - durell coleman
- letra de the christmas song - bryan duncan
- letra de bésame bonito - iskander
- letra de they want no beef - deezay x almighty kd
- letra de my game - hannah lou clark
- letra de calling you my babe - kazaky
- letra de arms - jonathan jeremiah
- letra de viejo amor - antony santos
- letra de armao, bebio y con cuarto - mozart la para