letra de duro ni be - burna boy
[intro: burna boy]
duh duro ni be
duro ni be
won gbe won
won gbe won
won gbe wa
wetin dey sub ma hitta
won gbe won
won gbe won
won gbe wa
j-stunt
duro ni be
[verse 1: burna boy]
ok make i start am from the genesis
now before they couldn’t tell me anything
duro ni be
when i used to hustle for my hennessy
non the hennessy dey give me hennessy
duro ni be
take am easy make i roll my medicine
me i no dey see my enemies
duro ni be
malo binu binu why you mad at me
when i just dey hustle for my family
duro ni be
omo eveyday i just dey thank god
say common tenant don turn to landlord
i don’t know no friend i dey with my squad
check am na my name dey for the sign board
duro ni be
all year imma be on to hustle
i no getty time to go award show
how me go go sit down dey startty convo
with this hatin industry hittas i don know
duro ni be
that na something wey i no go ever do
me i rather focus on my revenue
duro ni be
some people say dey no dey like my attidude
(sabi boy)
street dey show me gratitude
duro ni be
[chorus: burna boy]
duro ni be oo
money malo duro ni be oo
duro ni be oo
hmm, won gbe wo
won gbe wo
won gbe wa
wetin dey sub ma hitta
won gbe wo (hee)
won gbe wo (uhn)
won gbe wa (yeee)
[verse 2: phyno]
i’ve been balling ever since i was in secondary
up till now nka na enye ha melody
hold up
they be talking shii but i don’t really care
nwanne onye machaaa anyi tinye ya ogbunigwe
hold up
nwa men di good and imma men di hood
and imma men di hood
and imma why di hood
that’s why you’ll never get a clue
so gbado anya use your tool
befor ichota my crew
i’m the mofffo truth
iwughalia you go loose nwa
kuo with us or you’ll get rolled over
every year young anyi ka kwu ka old soldier
nwa olokpa yi black anyi fuya anwunya ya roja
and asa giyi pink anyi na aku ya n’enu sofa
wete list na table if not i’bu joker
anyi kuchali large anyi ejekwa kuo na nke mma udoka
internationally local
ain’t na play the game with local
anya’m di na the money bia furu deali nma ebroker nwa
hehee
[chorus: burna boy]
duro ni be oo
money malo duro ni be oo
duro ni be oo
tobago malo duro ni be oo
hmm, won gbe wo
won gbe wo
won gbe wa
wetin dey sub ma hitta
won gbe wo
won gbe wo
won gbe wa
duro ni be
letras aleatórias
- letra de tô preparado - underson leitty
- letra de kommando - ben salomo
- letra de borderline - zach ashton
- letra de free the frail - jpegmafia
- letra de новая ересь (novaya eres) - нкч (nkch)
- letra de dog eyes - dijon
- letra de lo socher - לא סוחר - michael swissa - מיכאל סוויסה
- letra de litim - k2c
- letra de unmerciful season - nonsense premonition
- letra de about us - gasch