letra de ogechukwu - buju
[intro: the cavemen]
vibes e dey body e no dey finish
vibes e dey body e no dey finish
hmmm hmmm
[verse 1: buju]
ohhh
many people ask me how i do this
tell them na ogechukwu wey dey do am finish
and if dem check my wallet see say money finish
you know say dem go gather round to laugh me pieces
ye ye ye
ask me ask me how i do this
tell them na ogechukwu wey dey do am finish eh eh eh
as i dey sing dis my music see all my peoplе gather dey come, thеy feel it
[chorus: buju]
settle down
settle down
settle down
settle down
make i tell you story inside this my music
settle down
settle down
settle down
settle down
make i tell you story inside this my music
many people ask me how i do this
tell them na ogechukwu wey dey do am finish
as i dey sing this my music
you know the vibes e dey body e no dey finish
[verse 2: the cavemen]

letras aleatórias
- letra de romans - genenguy hhn
- letra de merchants of paradise - gregory porter
- letra de menina linda - theuzmc
- letra de rae - lilly hiatt
- letra de city never sleeps - tourism
- letra de sds - bran movay
- letra de kingdom of heaven - infernal majesty
- letra de night rider - v chenzo
- letra de version of me - delilah montagu
- letra de a song with no name - art morera