letra de patience and goodluck - brymo
if you get drunk he go be like say you don’t know enough
and if you smoke grass he go be like say you won know alot
but i know something wey you know no at all
say to take time you go make time i talk am before before
some people know say
say the drug for sorrow na attitude
if you wait you go soon find out say
goodtimes go come around again
patience and goodluck
dem dey close like hair and skin
if you love somebody
only to find say you no love them again
and the fire wey dey burn don quench
you no feel am again
well me i know say the passion wey die
fit to rise again
to take time, you go make time
i dey talk am again and again
some people talk say
say to wait, na a waste, na pain
if you try you go soon find out say
good things go come
and here to stay
patience and goodluck
dem dey close like hair and skin
some people talk say
say to wait, na a waste, na pain
if you try you go soon find out say
good times go come around again
letras aleatórias
- letra de antropocen - sara parkman
- letra de retry (ft. lishia & prohibit) - oddzsa
- letra de window - richie quake
- letra de too much - theglowingpyro
- letra de hawaii - scotch mist
- letra de anti-hero - chicage
- letra de bloomless resonance - wounded soul
- letra de fatal attraction - evie borgia
- letra de jesteś daleko - verba
- letra de all in flames - lalion