![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de covid 19 - brizzle man
Loading...
have you see whey tin you don done to me
——-
sheybi na you talk say you no
sniper agbawoo mania
agbawo mania aa
f-ck dem gbe fun
dem con dey rush us
we dey see watin dey happen
na for nigeria
covid 19
coviidi 19
corolla na him dem dey talk about oo
omo nigeria
gba gbe oo
boni oshen se le
sey ori ni oo
emi kó no mo loo
sheybi awon ijoba lo ni ki am duro si ile o
them no send us any money o
watin con dey sup now o
you con dey do anyhow
god punish dem
who dem be!
f–k up o, f–k off
government f–k up, f–k off, f–k off, f–k
what the f–k
covid 19 ni nigeria o na lie
dem want use am chop money ni
dem con dey talk make we stay for house
dem no give money
dem give us food oo
dem no give light
letras aleatórias
- letra de particle flux - chelsea wolfe
- letra de makanya - yuni shara
- letra de kampf den maschinen - funker vogt
- letra de vintage flowers - castlebeat
- letra de monster - kb
- letra de når tiden er gået - barselona
- letra de sonic - oliver francis
- letra de petal picked rose - baby colors
- letra de yea yea - croq
- letra de brütigam - dodo feat. dabu fantastic