letra de bro wale - bracket (nigeria)
ape planet, hummm, hummmm
bracket ilééé, brother waleeeeee
yeah yeah, brother waleeeee yeah éééé
(anything go waléé éh)
i came back from germany
i dey plan how to make a family
tchaï, i konw sey i be celebrity
sey i fit find pretty girls in one minute
but i’m so so sure, i need one baby
wey look so pure, so entirely
when i open up my door
i see one sweety, when i ask her
do you dou you like me then she says (hummm)
i dooo, doooo brother wale
i go be your wife, anything go wale ééh ok tchaï
this life we dеy, hummmm i no dey hear
me i go chеck, if your way go be my sweety yeahhh
i no send ooooh, if she’s clean ooh she too fat oooooooh
coz i’m so so sure, i need one baby
wey look so pure, so entirely
when i open up my door
i see one sweety, when i ask her
do you dou you like me then she says (hummm)
i dooo, doooo brother wale
i go be your wife, anything go wale ééh yeahhh, yeahhh, hummmm brother wale éé
yeah, yeah, brother wale ééééééh yeah, yeah
brother wale yeah ééé, anything go wale, hummm
if i ask you, you fit be my lover ééh
if i ask you fit be my hot babe éééh
no say no, no say noo, no no nooo
tchaï, ééh if i ask you, you fit come in my house éééh
so i go fit ooh, show you my papa éé éééh
no say no, no say nooo
if i ask you baby make you just dey say
i dooo, doooo brother wale
i go be your wife, anything go wale ééh ooooh yeah, (anything go wale)
yeah yeah, (anything go wale)
ooooh yeah yeah, (anything go wale)
chinekeme eeeeeh, (anything go wale)
anything go wale
letras aleatórias
- letra de memento - 6elov nii
- letra de the chant (yibambe) - kwon baker
- letra de diving bell - trash ghosts
- letra de 泡姫様 | awahimesama - queen bee
- letra de bad diva - trunks
- letra de drop-dead knockout - sinclair
- letra de fuck the moon - lumpp
- letra de e08 schwimmen - ok kid
- letra de l'amour dure 3 temps - chimène badi
- letra de aux parleurs - dramatik