letra de wetin dey - boyyblink
intro:
yayi
wow gzik on the beat
wetin dey?
sub chorus:
oya tell dem o, tell dem o, tell dem o
make we yarn dem o, yarn dem o, yarn dem o
wetin dey? (-2)
chorus:
aje kpako (wetin dey)
aje b-tter (wetin dey)
oga nepa (wetin dey)
politicians (wetin dey)
for we naija (wetin dey)
all the boys dem (wetin dey)
all the girls dem (wetin dey)
everybody (wetin dey)
oya wetin dey, wetin dey?
step inna the place everybody demma feel am
went dey, wetin dey?
boyyblinka boyybblink sco, no dey make notice
wetin dey, wetin dey?
anything him talk everybody dem believe am
wetin dey, wetin dey?
oya wetin dey, wetin dey?
verse 1:
dem know o
dem know o
dem know o
make we tell dem o
tell dem o
tell dem o
we nor go gree o
gree o
gree o
hey, omo baba wetin dey
oya call me baba yetunde
sub chorus:
oya tell dem o
tell dem o
tell dem o
make we yarn dem o
yarn dem o
yarn dem o
wetin dey? (-2)
chorus:
aje kpako (wetin dey)
aje b-tter (wetin dey)
oga nepa (wetin dey)
politicians (wetin dey)
for we naija (wetin dey)
all the boys dem (wetin dey)
all the girls dem (wetin dey)
everybody (wetin dey)
oya wetin dey, wetin dey?
step inna the place everybody demma feel am
went dey, wetin dey?
boyyblinka boyybblink sco, no dey make notice
wetin dey, wetin dey?
anything him talk everybody dem believe am
wetin dey, wetin dey?
oya wetin dey, wetin dey? (-2)
outro:
make dem know
one love
wow gzik on the beat
letras aleatórias
- letra de 勇敢jump! - peel the apple (ピール・ジ・アップル)
- letra de no words (pump 'n' hip hop) (no rif raf) - three times dope
- letra de смутний - alexjazz
- letra de por cobardía - lila deneken
- letra de note 2 self: i'm him - k zeus, king blaine
- letra de mów mi tak - veshen
- letra de пацаны (guys) - masful
- letra de grace - pacing pluto
- letra de arco-íris (remix) - xuxa
- letra de priority - ellye lennon