letra de some more - boyyblink
intro
rensuka first son skinny
halla mah name you know!
verse 1:
since twenty seventeen (2017) i dey do my thing
i came through with a freestyle in twenty nineteen (2019)
twenty twenty then i turn eighteen (18)
now i’m nineteen (19) i still dey do my thing
chorus:
i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (-2)
boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey
no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no
rap:
to the j
to the d.o
you gat me crazy
make me feel so lazy
put it on the table anytime you wanna say it
yeah, sitting on a sofa
making money like a young star
i guess is time to slow down
like you never have a good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne yeah
good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne
yeah, yeah, yeah
chorus:
i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (-2)
boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey
no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no
iyeah eh
letras aleatórias
- letra de m16 - egreen
- letra de donde esta tu amor - maelo ruiz
- letra de olvidaste - nena guzman
- letra de cherry liquor - rose argoe
- letra de nytt - rikard "skizz" bizzi
- letra de ich steh auf sie - punch arogunz
- letra de nie wyprę tego - arik
- letra de per sempre - kaem
- letra de kierteet - kapasiteettiyksikkö
- letra de eg kan ikje hjelpa for det - kjartan salvesen