letra de no p (problem) - boyyblink
intro:
rensuka first son (ah)
boyyblinka, boyyblink sco
yeah
ah ah ah ah…
verse 1:
wake up in the morning and i thank god for life
cuz e no dey easy to wake up see the light
cuz some people don die last night pass away eh, eh
i say
wake up in the morning and i thank god for life
cuz e no dey easy to wake up see the light
cuz some people don die last night pass away eh, eh
so we gat to wait o
come make we relate o
if dem like make dem hate o
me i no dey fake o
i really appreciate o
cuz baba god na him way
chorus:
dem say me no get vibes iyo (no p)
see wetin dem talk iyo (no p)
na only me and dem bin hustle o (no p)
now everybody don dey shout iyo (no p)
dem say me no get vibes (accepted o)
the boy no try (accepted o)
him flows too slow (accepted o)
everything wey dem talk (accepted o)
rap:
since i was nine i was trying to make the music mine
but i gat to put in mind, what is mine is mine
i started in the year 2011
i started my dancing since when i was seven
but i , i never knew that i could get the chance
story of my life, this is the story of my life
but i, i never knew that i could get the chance
story of my life, this is the story of my life uh
so we gat to wait o
come make we relate o
if dem like make dem hate o
me i no dey fake o
i really appreciate o
cuz baba god na him way
chorus:
dem say me no get vibes iyo (no p)
see wetin dem talk iyo (no p)
na only me and dem bin hustle o (no p)
now everybody don dey shout iyo (no p)
dem say me no get vibes (accepted o)
the boy no try (accepted o)
him flows too slow (accepted o)
everything wey dem talk (accepted o)
verse 2:
shout out to my families (no p, no p)
shout out to my gees dem o (no p, no p)
shout out to my fans (no p, no p)
shout out to my friends dem o (no p, no p)
shout out to my n-ggas (no p, no p)
shout out to my hommies (no p, no p)
shout out to my father in the lord (no p, no p)
and i give god the praise oh oh oh
so we gat to wait o
come make we relate o
if dem like make dem hate o
me i no dey fake o
i really appreciate o
cuz baba god na him way
chorus:
dem say me no get vibes iyo (no p)
see wetin dem talk iyo (no p)
na only me and dem bin hustle o (no p)
now everybody don dey shout iyo (no p)
dem say me no get vibes (accepted o)
the boy no try (accepted o)
him flows too slow (accepted o)
everything wey dem talk (accepted o) uh
letras aleatórias
- letra de real news - chris & george
- letra de insomnia - pete philly & perquisite
- letra de the space between - robyn adele anderson
- letra de les hommes et les armes - dooz kawa
- letra de 2012 - flobots
- letra de orange ball of hate - the mountain goats
- letra de j'assume - rohff
- letra de ice - furkan
- letra de trust issues freestyle - ladell parks
- letra de pattycake - remix! (s5.e2-macmiller) - nick cannon presents: wild 'n out