letra de naija balava - boyyblink
intro
hona hona hona
eya
halla mah name you know oo
oh gad
chee!
chorus
na so dem go dey do o
dem go say make we shut say make we no talk o
na so dem go dey do o
dem go dey chop our money dey grow big belle
(-2)
verse 1
insecurity for naija no be small thing
everyday i say (gunshots) something
people die everyday for we country and for their mind dem go say e no concern me
wait iyo o
na god na him go judge iyo
see people don dey craze iyo o and now na dem wey dey run iyo o
i say ipob come, boko haram come, herdsmеn come and bandits come, evеrybody don dey run but na me be the boy
na me wey go stand til thy kingdom come
chorus
na so dem go dey do o
dem go say make we shut say make we no talk o
na so dem go dey do o
dem go dey chop our money dey grow big belle (-2)
verse 2
wetin i wan yarn again now?
wetin i wan talk again now?
wetin i wan yarn, wetin i wan talk, wetin i wan yarn again now?
oya run come, run come
pull up in a phantom see me and my guys we are seeking for freedom
sibridong sibiribiribidongdong
sibiridong
sibiribiribidongdong
(-2)
chorus
na so dem go dey do o
dem go say make we shut say make we no talk o
na so dem go dey do o
dem go dey chop our money dey grow big belle (-2)
letras aleatórias
- letra de second death in the rabbit hole - jetty bones
- letra de my friends - neonpunch (네온펀치)
- letra de wide eyes - young and heartless
- letra de лица - matrang
- letra de sin raspar muebles - cornelio vega
- letra de orbital gait - artificial brain
- letra de contrapasso - black tongue
- letra de hang tight - casedi
- letra de acuh tak acuh - ekie dwiyanti
- letra de verdadeiro valor (playback) - nathália braga