
letra de bad mouth - boyyblink
intro
rensuka first son skinny
dem say i too dey robo
dem say i too dey raba
say i too dey robo robo
say i too dey raba raba
say i too dey mm mm
dem say i too dey ah ah..eh (hallah mah name you know, right)
verse 1
dem wan stop e my shine o
they want to bring me down o
dem wan stop e my flow o
but dem no know oo oho
say na by the grace of god o
na him dey make me dey blend o
na him dey make me dey rise o
but still dem no wan know
dem say i too dey mumu
dem say i too dey kolo
say i too dey waka waka
i no get e motto and na god wey me i follow, thank god i no bе h0m-
everything dem talk but na me wеy dem dey follow (-2)
chorus
that’s why i say
hold am there o
(shut up your mouth oo oho)
no dey talk o
(anything you no know oh oh oh)
hold am there o
(shut up your mouth oh oho)
no dey talk o
(anything you no know eh)
verse 2
this life wey we live
winchi winchi dem plenty
but no matter what dey do, our pocket no go empty
e no go empty o oh oh
dem wan make our clean hands become dirty oo
but no matter what they do
our pocket go dey heavy o
e no go empty oo
dem say i too dey mumu
dem say i too dey kolo
say i too dey waka waka
i no get e motto and na god wey me i follow thank god i no be h0m-
everything dem talk but na me wey dem dey follow (-2)
chorus
that’s why i say
hold am there o
(shut up your mouth o oho)
no dey talk o
(anything you no know oo oho)
hold am there o
(shut up your mouth oo oho)
no dey talk o
(anything you no know eh)
outro / [hook]
dem say i too dey robo
dem say i too dey raba
say i too dey robo robo
say i too dey raba raba
say i too dey mm mm
say i too dey ah ah…eh (-2)
rensuka first son skinny
letras aleatórias
- letra de i want your dreams - peter perrett
- letra de join the party - kelleigh bannen
- letra de moonlight yuh - shaun $carlet
- letra de wochenplan - dj kaito
- letra de vision - apollo soul
- letra de daily - russell!
- letra de dove siamo finiti - delmoro
- letra de behind space (live) - in flames
- letra de in the lap of the gods... revisited (live in budapest) - queen
- letra de wait for me - mxjor